Davido Ft. Rema - E Pain Me [Remix] (Official Music Video)

EVidBox Photo

EVidBox
1 year 1 Views
Category:
Description:
Davido Drops hit new single alongside Afrobeat Mega star and international act "Rema" titled E Pain Me, Exclusive visuals by Blue Universe, A subsidary Of Bluenax Inc. This track is off the hit new album "Timeless" by Davido.
***Lyrics***
[Verse 1]
Bad girl wan carry me do jangulova
E pain me oh, e pain me oh
She come my life, come carry my heart run over
E pain me oh, e pain me oh oh

[Pre-Chorus]
Wetin I no do for you?
Wetin I no do for you?
Shey you promise say you no go let me go?
And last night you tell me that it's all over
E pain me oh, e pain me oh
[Chorus]
But I wan dey for you (Aje)
Walk beside you (Aje)
And I wan dey by you (Aje)
To call you my boo
But I wan dey for you (Aje)
Walk beside you (Aje)
And I wan dey by you (Aje)
To call you my boo

[Post-Chorus]
(Sah ahn ahn ahn)
Baby no be so
No leave mе go oh
No leave me go oh
(Sah ahn ahn ahn)
Baby no bе so
No leave me go oh
No leave me go oh


[Chorus: Davido]
No competi-competi-
Competition for my lady
Oh no
‘Cause she get everything wey I need in a woman and more
My lady, if you see my lady oh
This na number one
You go know sey people fine
You go know God design na helele (Oh, na helele, oh ah)
Shey na yansh o (Eh), be like mattress (Eh)
Shey na face o (Eh), be like actress (Eh)
I say nobody fit contest oh
Oh oh oh, with my baby oh
Shey na yansh oh, shey na face oh
Shey na waist oh, una no be mate oh
Uh-uh, wo-wo-wo-wo-wo
Nobody to fit contest oh, uh

[Bridge: Davido]
You're my soul, my soul
You be the melody for my soul
Girlie you're my all, my all
Can't leave you alone
Oh oh

[Verse 1]
I dey sip my Martel
I pin down with my cartel
Number one no forget
If you dey vex make you go kick bucket, Oh no
I no fit fake it oh
I swear to God
Dеm no fit chain me oh
Dem go come bеg for my mercy oh
But dem wan play me like Messi oh (Shekpe!)

[Bridge]
Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no

[Pre-Chorus]
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side oh
You might also like



[Bridge]
Dem been dey call my phone
Dem been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like drone, oh no
[Outro]
If dem wan turn Goliath
I be david for life
Oluwa dey my side
Over dem all

Baby calm down, calm down
GIRL THIS YOUR BODY
E PUT E MY HEART FOR LOCKDOWN
girl u sweet like fanta
if i tell u i love you
no dey form nyanga

#Davido #Rema #Timeless
Watch Bluenax's Latest Trending News Right Here https://www.youtube.com/channel/UCUhdYKEkSehUiaFHjMY42oQ https://www.youtube.com/watch?v=nhbyWBdXTow&list=PL_xUfuP7ZXYZIpts0-EeWikV3alC9_5nM
▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃
❌EDITED VIDEO❌Credit@Heisrema/@davido
⚫Thank you for watching;
🚩Incase your new here, go ahead and join us by clicking on the subscribe button n don't forget to turn on post notifications 🔔so you won't miss any new videos.
▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃
⚫Join us on the different social media platforms,
📸INSTAGRAM https://instagram.com/bluenaxproduction
📒FACEBOOK https://facebook.com/bluenaxproduction
💻WEBSITE https://bit.ly/3CzWR0C
💋TIKTOK https://www.tiktok.com/
🔊 AUDIOMACK https://audiomack.com/bluenaxproduction
🎧 SOUNDCLOUD https://soundcloud.com/
▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃▃
⚫Consider Bluenax as your number one source of African Urban Culture/Entertainment.
Please Watch, Like & Subscribe we spend millions of naira in getting all these unreleased songs from the artiste and from other sources but all we are asking from you is to subscribe as it is completely free to subscribe.

Follow us on Ig - https://www.instagram.com/bluenaxproduction
NB : This is a Music Mashup Channel, We Mix Songs & Buy Unreleased songs from artiste we show here, All Rights Reserved to the Respective Artiste.
#Bluenax #Rema #Omahlay #Ruger
**Disclaimer**
No copyright intended, this channel is not impersonating Rema.
Copyright Disclaimer under section 107 of the Copyright Act of 1976, allowance is made for “fair use” for purposes as criticism, commenting, news reporting, teaching, scholarship, education and research and as i have solely accepted and notified that i am not rema but a fanpage not only in my channel description, video description but also in the channel's name.
“Fair use” is the act of using without beneficial purposes. No money is made from this channel. It’s just a fan page discussing music from Nigerian artist Rema.
For more information or copyright reports, please send me a message - Bluenax1@gmail.com .